Full Lyrics
CHORUS
Oga Jesus you dey sweet me for belle
You too much for me
You dey make me wonder o
Oga Jesus aa you I go follow
Up for you o
Jesusi nawa yao
Hale le Hale le Halen le Hale le
Make you praise am make you thank am
Wetin E do for me I no fit count am
Numba one numba two numba three numba four
Up for you o
Jesusi nawa yao
VERSE 1
You just dey do am for me no be say I re
My Papa you be my Alpha and Omega
Day and night o You dey scatter me with love
Up for you o Jesusi nawa yao
REFRAIN
You give me chop every day
You give me chop
You dey play me wayo
VERSE 2
Wetin I go do to take thank you baba
As your pikin wey I go give you
Day and night o You dey bless me yafu yafu
Up for you o Jesusi nawa yao