Join Me Thank The Lord by Lyte C. Onyema — Lyrics

Lyte C. Onyema English Nigerian Pidgin Offertory Hymns Recessional / Dismissal Hymns Celebrations Hymns Solfa notation

Full Lyrics

VERSE 1 Come and join me thank the Lord, for my life. He has provided for me Oya oya e don do am Oya I go praise him for his love to me VERSE 2 You have seen what the Lord has done, in your life. You should thank him for his deeds do am for you. As for me I go praise his name CHORUS Oya! make una come join me thank the Lord join me thank the Lord I go praise him for his goodness, praise him for his love, thank him for his kindness, thank him for his blessings, I go offer him my heart in thanksgiving Oya O! make una come join me thank the Lord. VERSE 3 All the good good things wey you do Papa e sweet my belle o for your mercy and kindness Father we say thank you sotey I go dey praise you with all my heart today I go praise you both now and forever

Download the sheet music

Join Me Thank The Lord

Join Me Thank The Lord

By Lyte C. Onyema
Solfa
English, Nigerian Pidgin
1 page
20 Downloads
Offertory Hymns Recessional / Dismissal Hymns Celebrations Hymns
0 0

More lyrics you may want