JOIN ME THANK THE LORD by Lyte C. Onyema — Lyrics

Lyte C. Onyema English Nigerian Pidgin Offertory Hymns Hymns Sacred songs Solfa notation

Full Lyrics

VERSE 1 Come and join me thank the Lord, for my life. He has provided for me. Oya oya e don do am bya. I go praise him for his Love to me Oya! make una come join me thank the Lord. VERSE 2 You have seen what the Lord has done in your life. You should thank him for his deeds for you. As for me I go praise his name Oya! una come join me thank the Lord. CHORUS I go praise him for his goodness, praise him for his Love, thank him for his kindness, thank him for his Blessings. I go offer him my thanksgiving, oya o! make una come join me thank the Lord. VERSE 3 All the good good tins wey you do papa e sweet my belle o for your mercy and kindness Father we say thank you. so tay I go dey praise you wit all my heart today, I go praise you both now and for ever.

Download the sheet music

JOIN ME THANK THE LORD

JOIN ME THANK THE LORD

By Lyte C. Onyema
Solfa
English, Nigerian Pidgin
1 page
2 Downloads
Offertory Hymns Hymns Sacred songs
0 0

More lyrics you may want