Jesus Na Bigi Man by Ayodamope Oluranti — Lyrics

Ayodamope Oluranti Nigerian Pidgin Offertory Hymns Celebrations Folk songs Concert Solfa notation

Full Lyrics

Bigi, bigi, bigi, bigi man Who no know am call am sumall boy Na bigi man, bigi man, bigi man Yes, yes, yes, yes, yes, yes, yes, yes Jesus na bigi man Who no know am call am sumall man Oga patapata, Na you biko Jesusi o, bigi man u Oga patapata, Na you biko Jesusi o, bigi man u He givu foodu o, na so so wonder Eh o, so so wonder, wonder Jesus dey do Him Power Super Power Jesusi Power big O Him Power super super Na so so wonder Jesus dey do Who no know am call am sum all boy Na bigi man Who no know am call am sum all boy Na bigi man o Who no know am call am sum all, sum all boy Jesus na bigi man Oga patapata, you biko Jesus na you biko, bigi man Oga patapata, Jesus na bigi man Oga, Oga, Oga, Oga, bigi man Who no know am call am sum all boy Na bigi man Who no know am call am sum all boy Na bigi man o Who no know am call am sum all, sum all Bobo pikin, sumall, sum all Sum all, sum all, sum all pikin Sum all boy Bigi, bigi man, Na bigi bigi man, bigi bigi man Bigi man.

Download the sheet music

Jesus Na Bigi Man

Jesus Na Bigi Man

By Ayodamope Oluranti
Solfa
Nigerian Pidgin
7 pages
47 Downloads
Offertory Hymns Celebrations Folk songs Concert
2 0

More lyrics you may want