Full Lyrics
[REFRAIN]
Come o make we thank our God
e de do me well
Come o make we thank our God o
e de done better
na em make I say make you Come o
make we thank our God
oya o Halele!
make we thank our God
oya o Halele!
make we thank our God
oya o Halele!
make we thank our God
[BASS SOLO]
My people una hear
wetin God de do
make you open your ear
welu welu
make I tell you story.
[VERSE 1]
e give me life
e give me education
e give me strong body
e give me job
e give me better husband
e give me better wife
e give me pikin o
e give me house
na em make I say
make una come make we thank our God
[VERSE 2]
na em we de make me happy
na em we de give me joy
na em we de make me smili o
I go thank my God
I go thank my God
Halele!
I go thank my God
Halele!
I go thank my God
[VERSE 3]
God na em we de make me shine
na em we de make me laugh
na em we de make me danci o
I go thank my God
I go thank my God
Halele!
I go thank my God
Halele!
I go thank my God
[CODA]
Sing Halele
oya oya Halele
Halele Halele
my people Halele
make we thank our God
make you come Halele!