COME MAKE WE THANK GOD by Sam C. Ezugwu — Lyrics

Sam C. Ezugwu Nigerian Pidgin Offertory Hymns Entrance songs Hymns Solfa notation

Full Lyrics

CHORUS Come o make we thank our God, e de do me well Come o make we thank our God o, e de done better Na em make I say make you come o Make we thank our God, oya o Halele! Make we thank our God, oya o yao Halele! Make we thank our God, oya o Halele! Make we thank our God, oya o Halele! Make we thank our God BASS My people una hear wetin God de do Make you open your ear welu welu Make I tell you evry... CHORUS E give me life E give me education E give me strong body E give me better husband E give me better wife E give me pikin o E give me house Na em make I say Make una come make we thank our God Na em we de make me happy Na em we de give me joy Na em we de make me smilio I go thank my God, Halele! I go thank my God, Halele! I go thank my God, Halele! I go thank my God Na em we de make me shine Na em we de make me laugh I go thank my God, Halele! I go thank my God, Halele! I go thank my God, Halele! I go thank my God Oya oya oya Halele Halele Halele Halele Halele Halele My people Halele Make we thank our God Make you come Halele! Oya

Download the sheet music

COME MAKE WE THANK GOD

COME MAKE WE THANK GOD

By Sam C. Ezugwu
Solfa
Nigerian Pidgin
3 pages
3 Downloads
Offertory Hymns Entrance songs Hymns
0 0

More lyrics you may want